Monday, 6 June 2016


Music Lyrics: Reekado Banks – Standard

DOWNLOAD MUSIC HERE

[Intro]
Marvin
Standard x 2
Another gbedu wey dey burst brain
[Verse – 1]
We no dey spend on budget
Influential spending
And if i catch you for there
Omo maa se’leni
Awon temi de ti wole
Connection aiye
E je ka le won lere
E je ka le won lere
Omo gutter du’onile
Codedwap.com
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana
[Hook]
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending
[Chorus]
Everything wey i do is standard
Car wey i drive is standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard
[Verse – 2]
Is about time to hear the verse 2 ye
This girl aaah ye
if you dey feel me
Make you no dey kaku ye
You ready for the cruse ye
Biggy money full for the rebatan
Gat shoes, everything; no be lie, man
We aren’t trip, on stand
See, I get goons wey dey hold me down
Oya; oya; oya; you wan select am
Baby oya whine to the centre oh
Oya give them the lamba oh
Altims, oya give them instrumental oh

[Bridge]
Omo gutter du’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana
[Hook]
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending
[Chorus]
Everything wey i do is standard
Car wey i drive is standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard
[Verse 3]
All my people pray; dem dey pray for blessing
All my people pray; dem dey pray for blessing
K’ori b’awa se; make we call on blessing
K’ori b’awa se; k’a le pe bi Yessy
[Outro]
Yea; yea; say Reeky Standard oh
Jazzy Standard oh
My manager is Standard oh
My brother, Barber Standard oh
Hmmm; hmmm; woi woi wohh
Woi woi wohh ehh
Ahh; Ree!

Related Posts:

  • Runtown – Walahi (Remix) ft. Demarco  Off his Ghetto University album, Runtown teams up with Collin Demar Edwards aka Demarco - a Jamaican dancehall and reggae recording artist on the remix to “Walahi”. Listen and share your thoughts below. DOWNLOAD… Read More
  • Olamide x Black IQ x Phyno - Who You Epp ? DOWNLOAD ?Who u EPP has been trending all over Nigeria for a week now no doubt, but this particular one is not all about the ybnl general but about this hommie Black IQ who is gradually breaking all bounds in the indust… Read More
  • Maleek Berry - On Fire New inspirational single from Starboy Entertainment in-house producer Maleek Berry... He tagged this "ON FiRE". No doubt this banger will definitely set the dancefloor on fire. listen and share your thoughts.  DOWNL… Read More
  • Timaya - “M.O.N.E.Y” ft. Flavour (prod. Young D) DOWNLOAD The much anticipated record of Dem Mama Record’s Timaya and 2nite Entertainment’s act, Flavour finally finds it way online. The Young D produced tune is titled “M.O.N.E.Y”. The song has a contemporary highlife… Read More
  • Efya - Hele Mi ft StoneBwoy               DOWNLOAD ?We presents to you fresh off Ghanaian female act Efya’s new album, “Janesis” here are two chart topping record, “Heart Beat” featuring… Read More

0 comments:

Post a Comment

COPYRIGHT NAIJASHAKERS. Powered by Blogger.

Search This Blog

Find Us On Facebook

MUSICS

Random Posts

Social Share

Random Posts

Recent Posts

Recent in Sports

Header Ads

People

Advertise

Popular Posts

Facebook

Text Widget